Please pray for me – Don Jazzy

Share

In a hilarious video posted on Social Media by the superstar hit-maker producer and music executive via his official handle, Don Jazzy has asked every one to pray for him. He said

Even now na sef, I no know wetin I go do. All my eye just dey red, all my body just dey shake!!! I don drink 3 keg of water, I don even take 1 gallon of palm oil, I don even break coconut water for my head, but all my body still dey hot!!! All my body just dey shake, abeg make una pray for me. I no know, this life no just balance at all. Make una ehh…

lol. The funny video has currently garnered over 10,000 likes and close to 3,500 retweets with some fans posting their remarks

Don Jazzy steadily entertains his fans with his videos on TikTok, Twitter and Instagram.